PH Boy: No Hearing Word
Lekee na Port Harcourt boy wey like street pass school. Follow him crazy adventures for Mile 1, as he dey run from mama cane, chop teacher food, and cause gbas gbos everywhere. Naija comedy wey go make you laugh tire!
- Comedy
